Wednesday, 13 April 2016

Xbusta – Chom (Lyrics) | @ X _busta

xbusta-chom.png]xbusta-chom.png


Lyrics to #chom by XBUSTA
Hook
Me n my homies dey ball o
Promise say we no go fall o
Me n my homies dey ball o
Na we the shawties dey follow
Me n my homies dey ball o
Promise say we no go fall o
Me n my homies dey ball o
Me n my homies de ball o
Yeah
Chom
Chorus
We dey rain even on a sunny day (chom)
Follow follow pikin ig’ato n’ije (chom)
Sweet flows ihea di ka honey way
Step into the scene eh,my guys ana chalite (tem tem chom)
Mu na my guys ana chalite (tem tem chom)
My guys ana chalite (tem tem c ), na chalite (tem tem), nachalite (chom)
Verse 1
My daddy tell me say “boy u be monster”
N if i die one day dem go mourn star
Military flows, nna holla shun sir
Nne i ka n’amu amu ichoro iwu porn star
The fruit of my labour here no b grape o
To measure my success u no need tape o
The boy dey go realer (gorilla ) him no be ape o
These rappers be like dbanj dem go be my scape goat
And i no dey fear to face fear
No round neck or singlet na cash we dey chase there (chase deer)
Lyrically i dey vex man
The money just dey come like say i dey sex am
And i’ll be chilling where my homies dey
And if i holla #chom there oboy no be play
Above the best na where them place me
If i no come your show use 10 rappers replace me
Hook
Chorus
Verse 2
Me n my homies dey ball o
Before the show dem go pay us
The hustle here no be wrestler na the reason why e no dey shame us (shamus)
Right now we getting famous ,even amos no fit aim us
The account is getting fat now, o dika hippopotamus
Eh
We dey rain even on a sunny day
Even tekno know say this one na holiday
I keep it icey sort of like the cooling van
I bring the money home , like the bullion van
Hot like fm n the fine girls wanna fm,best mc in the galaxy now your shawty wanna f em
Yeso, just said i’m the best o, right now shawties sendo, like my first phone at the end o
We dey look for nations to lend o ,making your shawty dey bend o ,like say she just dey select cloths , live smart like techno, yes o
Nevertheless, i dey clever invest,n I’m never the last so i never recess ,if u are better my homies the best,i’ll be giving the best ,i’ll be giving the best .
yeah
Chorus
Hook
Outro

No comments:

Post a Comment

Featured post

DJ Okwufresh Feat. Eking—Highness(prod by Mr Chest)